June Fortune
Fortune favors the bold, take your first step and let your business boom.
This month na awoof month o. The agency for small businesses for Nigeria wey dem dey call SMEDAN, dey sponsor plenty dem small businesses to learn for the SME Digital Academy.
This month na awoof month o. The agency for small businesses for Nigeria wey dem dey call SMEDAN, dey sponsor plenty dem small businesses to learn for the SME Digital Academy.
TESTIMONIAL FROM ABUJA FASHION WOMAN / TAILOR
95% Awoof Scholarship
HOW E DEY WORK - SIMPLE
No. 1 - Register
Anywhere you see Register , for this page, click am. Put your name and email. You don become registered member be that and you go see your own page. If you don register before, no worry, just go step 2.
No. 2 - Pay and Enroll
Select the Abuja Awoof, Click Enroll. You go see say na only N2,500.00 dey there. Then select how you wan take pay. You fit pay with USSD, Your Card, Bank or even Transfer. The Payment safe well well.
No 3 - Learn and Collect Certificate
Once you don pay finish, you go see all your 3 courses automatically. Start to dey learn. Everything na online. Once you finish each training, certificate go appear gbam. So na total of 3 Certificates you go get. Make sure say na your name or business name you put o because this certificate na your evidence to show Government say you don learn. Later, Government go invite you for Graduation.
See Your Courses
Oya, scroll, you go see all the 3 Courses wey go help you learn how to raise money, how to do digital things and how to do korrect marketing for your business.
\Learnworlds\Codeneurons\Pages\ZoneRenderers\CourseCards
This Awoof go end for June 30, 2021.
No Miss this Opportunity oo!
This Awoof dey end May 31, 2021.
Our Affiliated Partners
Click the tabs below to learn more.
Write your awesome label here.