Endorsed by NAICOM
This course get the blessing of the National Insurance Commission (NAICOM). Na dem be the oga kpatakpata for Insurance matters for Nigeria. It also get the backing of the Small and Medium Enterprises Development Agency of Nigeria (SMEDAN), wey dey manage Small Business matters for Naija.
Write your awesome label here.
PEACE OF MIND:
Write your awesome label here.
-
Author: Sapphital Original
-
Level: Beginner
-
Modules: 9
Course overview
This course na for Micro, Small and Medium Enterprises (MSMEs) for Nigeria, their owners, their employees, and the general public.
MORE ABOUT THIS COURSE
Una welcome to this very simple and interesting course on Insurance for Small Businesses - wey dem dey call Microinsurance. This course go teach you about how you go fit use insurance take protect your business and enjoy peace of mind. With insurance, you no go ever lose your source of income again.
Plenty examples wey you fit relate with dey inside this course. You go enjoy am. Watch am reach the end and learn, when you finish, you go get Certificate of Completion. That certificate dey very important.

This course get the backing of the Oga Kpatakpata for Insurance matters for Nigeria – the National Insurance Commission wey dem dey call NAICOM.
COURSE ENDORSEMENT
Write your awesome label here.
Write your awesome label here.
More about this course
Una welcome to this very simple and interesting course on Insurance for Small Businesses - wey dem dey call Microinsurance. This course go teach you about how you go fit use insurance take protect your business and enjoy peace of mind. With insurance, you no go ever lose your source of income again.
Plenty examples wey you fit relate with dey inside this course. You go enjoy am. Watch am reach the end and learn, when you finish, you go get Certificate of Completion. That certificate dey very important.
This course get the backing of the Oga Kpatakpata for Insurance matters for Nigeria – the National Insurance Commission wey dem dey call NAICOM.

IMPORTANT THINGS WEY YOU GO LEARN
You go learn plenty things from this course wey go helep your life and your business.
-
Wetin Risks be
-
Wetin Insurance be
-
How insurance dey work for Nigeria
-
How e take benefit you and your business
-
How you go take make sure say e work for you
COURSE CONTENTS AND TOPICS
YOUR CERTIFICATE OF COMPLETION
This course carry Certificate of Completion wey the DG-SMEDAN take him hand take sign. This certificate dey very important. Make sure say you keep am among your Business Documentation sake of say e go open plenty opportunities for you and your business. Whenever dem ask you, show them. Everywhere you go with you business, show dem. You fit even share am for Linkedin and Facebook .
Meet the instructor
Sapphital Original
This is a Sapphital Original course. This course has been carefully developed and delivered engagingly to foster learning through a collaborative effort of a team of researchers, content developers, creative directors, animators, producers, graphic designers, voice-over artists and more. It is about quality learning for you.