This month na awoof month o. The agency for small businesses for Nigeria wey dem dey call SMEDAN, dey sponsor plenty dem small businesses to learn for the SME Digital Academy.
Everything don dey online nau, so anywhere wey una dey, you fit use your fone, or go business centre go take learn small small.